Breaking

Place Your Advert Here At An Affordable Price

Place Your Advert Here At An Affordable Price

4/15/16

AUDIO : Kenny Kore - Praise You In Advance | @kennykore

Kenny k’ore brings to our remembrance in this urban Naija pop joint, titled, “Praise YOU in advance”, that our true and proper worship is to offer our bodies as a living sacrifice, holy and pleasing to GOD,
DOWNLOADD MP3


Produced by the ace music man Harrison Eke.

Lyrics:

As I don dey wait e be like say YOU don dey tey
but I’ll praise YOU in advance, praise YOU in advance LORD
I suppose dey wonder why, where the answer dey, still I’ll praise YOU in advance, praise YOU in advance LORD

I never see YOU owe person, YOU no be man, YOU no be wayo person.
I don see where YOU dey bless person BABA I know say YOU go too bless me
All the people wey dey try person, go wear buba, wear agbada follow me come merry
I yadah in advance

I Praise YOU in advance, praise YOU in advance, praise YOU in advance

Without shishi, or an obvious reason, I praise YOU in advance, praise YOU in advance.
BABA I never get alert,
still e no mean nothing I praise YOU in advance, praise YOU in advance

I never see YOU leave person, wey dey follow YOU day and night, YOUR real person
All the people wey dey confuse person, must repent or them go know say YOU be STRONG PERSON
Unto say YOU no dey quick dey vex, nor be say make we dey carry YOU play play
I yadah in advance.

I Praise YOU in advance, praise YOU in advance, praise YOU in advance.

And if the promise never comes
I take it, it’s my fault
I know YOU are an unfailing GOD
So let it be my fault

I Praise YOU in advance, praise YOU in advance, praise YOU in advance

Praise is what I do, Praise is what I do, Praise is what I do.
I give YOU in advance, give it all to YOU,
give YOU in advance

OHHHHHHHH
Praise is what I do
I give YOU in advance
Take it in advance

No comments:

Post a Comment

Place Your Advert Here At An Affordable Price

Place Your Advert Here At An Affordable Price